Lmaoo this picture ehn I dont even understand the outfit... and the funniest thing be say if you see some of them now ehn, gbogbo bizz girls.. check out their latest pictures after the post..
From left to right...@tomii_w
@mzbanteen
You can follow them on IG to see more fine and latest pics
22 comments:
Lmaoooo they all look like goats in the throwbak pics
And if you see them in Club ehn especially dat Nike kwasu gal u wnt know she used to look like a monkey banana... Lol this blog is giving me life mehn
The hair wey dey Nike banteen's make her resemble Egyptian Monkey LOL
See FAT biola ooooo
Awon ti soundbar leleyi ooo esp Nike kwasu and her kwasu crew na every Friday dem dey mark register... so u used to look like a tall fowl like dis... Thank God for ur life ooo
Egbami ooo So Nike kwasu Bleached sef..... haaa eleyi o da oo
Tomi pls cut off that one wey look like Bush rat beside Banteenn.. na she wan spoil picture see her hair sef...
These are the real friends ooo, when the going was good. Before dem allow boys and gossips spoil friendship... plus Banteen that hair and gele makes u look like one Animal in Kenya.. Lol
Them be share holders for soundbar... lmaoooo
Nike kwasu no bleach oooo she is as black as charcoal na over filter she dey always use for all her pictures...
See all of them, but that one beside nike kwasu I no sabi am , na this ilorin she dey? Abi them bring am come.
E be like say dem dey go burial nii, it cant be otherwise sef... ki ni won kosi bayii
Na only Egyptian monkey (mzbanteen) that can neva change... she go remain ugly ni.. see her lastest pic sef head like Rugby ball @ least nike kwasu(tall fowl) bleash her skin small...
Biko why Banteen con tie gele on dat hairstyle... masquerade tins
Ewatomi looks like Albino Rat... Lol
See them awon babes, I can't hlp but Laf I sabi all this Girls to der family background thank god them carry that Biola commot for kwasu she for don wrost sef.
And also a Yellow monkey... *walks away*
Mz banteen aka Egyptian monkey aka rugby ball head aka Edwin you be d boss o..tomi sef be like stick insect..Nike slim looks like a raccoon
I can't see a fine gurl in this picture, this is more of a throwback of camera quality *walks out *
And also a Yellow monkey... *walks away*
Why must u ppl insult...its too bad
That's y it's a throwback ,I bet some of u looked worse....u guys are just haters
Post a Comment